Jude nor sabi work reach u and u know broski😂 u be master manipulator, u Dey put juju for mouth Dey talk to trenches boys💔 u know what you are senior man, you too pour us spit
Dapper nor forget na my laho money Dey with me o, u Dey hold me 46 songs royalty income including my “E don cast” money and nor forget too you carry all of us catalog go give virgin u come collect block money, you come pocket am.
You Dey pay 100 lawyers cause you know the kind problem you Dey, and the one I go give you still many well well o, get ready to pay more lawyers, since famous Pluto blow for my hand I don go offline go learn wetin nor Dey my field, I don see how real transparency Dey work, I don see how money Dey flow, but for your hand…. All of us suffer we suffer well well cause you sabi manipulation, na your other name be that, I sha happy say God no Dey sleep, if breeze blow chicken yansh go spread wide open.
@AlbumTalksHQ REMA ate part up with the raps
WIZKID glided on the beats
KWN made singing look easy
THEODORA was impeccable
ZAYN MALIK was angelic
DANNY OCEANS made us know why he was the king of Venezuelan music
And LEON THOMAS on pressure was Everything.
🚨 TEMPOE doubles down via his Instagram Story, calling Omah Lay’s “Clarity of Mind” the best album of 2026. 📀📲
“Idgaf comot body. Na classic settings”
Agree??