@LLThecrusader Men are more victims of violent crimes.
In a case of a robbery, the man is more likely to get shot and killed.
Men are more likely to be attacked violently at night unprovoked than women.
But...hey, they feel scared walking home at night, so...
@TrueGritNG Why una dey like deceive una self. Una go dey shade christians sey dem dey delusional but una worse pass.
The whole African Continent was taking hostage in the 1800's, even with all our jazz. And they can still do it again in a heartbeat. Make una no dey lie to una selves.
@Nusob_xuser I was so enlightened by an old man yesterday.
Most major and I mean really major infrastructure or government projects were built by the military.
@____testimony Social stratification by the way. And no society fit survive without am.
Just sey line between em and "classism" dey get real blurry sometimes.
Na how society dey set attainable goals. Na wetin dey motive people to work.
We no fit ever dey equal, if not everybody go starve.