YALL MY LITTLE BRO JUST DEFEATED CANCER
๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญโฅ๏ธโฅ๏ธโฅ๏ธโฅ๏ธโฅ๏ธโฅ๏ธโฅ๏ธ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ
I made this financial mistake yesterday. Omo I dey battle am now. Today like this na garri I just dey drink
Thank God for God na so one girl buy me food chop for evening as she been just ask me jokingly if I had taken any meal since morning Immediately I said no. E no easy
If you are seeing this I really hope you are fine or doing well to be fine. Times hard, but omo just be fine. I suppose message all of una one by one but me sef dey go through my own.
I just Dey use how e Dey for my side Dey reason how e Dey for your own side