I said it earlier but i thank God for MADRID exposing the fan base.
FC Barcelona has the most complex fan base in the world.
Inside one club,
MESSI fans dey
LAMINE fans dey
RAPHINA fans dey
COACH fans dey.
Na very few people dey put the club over the aforementioned and truly na the real fans be that.
I can officially rest knowing that time exposed all 🤣🤣🤣‼️
e get one funny story wey sup.
this guy go baba place go collect soap, and na because of one cl wey e dey work with e go collect am make the money drop. As e reach house e sleep off no remember use the soap
the cl drop the money before he wake sef, now imagine if he had used the soap e for thinks say the baba good
He couldn't handle the Madridista, so he resorted to pulling his shirt. When you can't stop the player, you grab the jersey. When you can't beat the kings, you become their victim.
November 31st, 2021, I no go forget!!!
Me and my guy go collect two rooms for lodge.
Normally e get one Shima wey dey lap me that time anytime I dey go lodge but she no been dey available that day.
We dey lodge until e knack 10pm, and rain begin fall. My guy say make we commot go Ogege junction for Sapele road where dem shimas dey stand because konji been don dey enter.
I carry one fine light skin looking damsel, my guy carry one ebony damsel, we ball go back the hotel with the shimas.
As we reach na, my Shima ask me if make we begin things now and me wey cold don dey catch since, I tell her asap asap oo.
She enter go shower, come back inside room bare body, climb bed, lay on her back, say make I come begin with mama and papa style.
I tell her say no oo, me wey carry you because you get ikebe 3000? I tell her make she position Ekuke style give me.
As this babe just turn, position Ekuke style bro, my whole room cast!😭😭
Like, I no even penetrate oo, just as she position Ekuke style, bro my room begin smell, my Ekpon fall down flat asap.
Na once I tell her say omo me no wan do again, I tell her say I get one urgent work wey I wan handle like this, make she no worry, make she sleep, I go wake her when I ready.
Na so she take sleep till morning, early morning, she wake up dey ask me if i go do this morning, omo na once I pursue am commot from my room, I sha give her half of her money.
I later go lap that my guy Shima that morning after him don finish with her.
Omo some "Down there" fit traumatize you for life😭