Thread ๐งต โฌ, please read to the end
Hello, My name is Baba.
A student of a regular state-owned university in Nigeria.
There is this pressing issue that we students face but are too scared to confront and challenge, and as many as they are, for the sake of simplicity and,
one guy come my mama shop come tell he need my help, e remain small i almost burst cry because e think say i guide๐, he no no the kind things wey i dey go through i almost begin to dey give am storyโฆ i just tell am me sef need help make e dey go
wrote a couple chapters of fucking tips i named Fingers of Fulfillment and World of Desireโฆ This was in 2021 btwโฆ
Be like I go write another one make I sell nglโฆ
If na selling of sex products go give me money.
As long as I'm selling a legit product.
Bro, I'm bloody in.
Very soon. I go sell how to satisfy your woman on bed.
I no really get shame.
I just dey solve problems dey go.
@alusi_aku my opinion of this matter changed when i read your post, while it also change when i watched the quoted video, my emotions and thoughts have swayed from one side to another so quickly and i find it scary.