@AMGistelrooy Omo make all this people no Dey defend nonsense na, them go con Dey drag Muslims and Islam enter everything, he don do wrong he don do wrong make everybody stfu ๐คฌ
@Olamide GOOD EVENING SIR ๐๐
Just so you know Iโm still really enjoying this and I canโt wait for the next album
I LOVE YOU โค๏ธ๐
Makaveli is really bursting my membrane
Again, again and forever lol ๐
have a goodnight SIR โค๏ธ๐๐
@yabaleftonline I swear if na me be the girl sef I go listen to wetin my mama tell me lol ๐ haha make person wey old sef know say the guy no Dey keep him hygiene well ๐๐