You dey vex say men no reason you, in fact in your opinion they are a confused gender and scum of the earth
But let’s check out your pros and cons
School you no go
Money you no get
You’re entitled and lazy
Yet you want to relax and be taken care of
You visit a friend after a long time
One gender: O my God it’s been so long, welcome, do you want something to eat?
Another gender: aboy long time o, Omo may we go down some bottles
Aluko abeg I won chop first 😭
Some of you will now still send WhatsApp messages, una go come dey threaten my papa 😂
Shey you get 2 head come my street first, na 2k I go give brother Sodiq may he close your eye. But you go wait till next week o, he never come back from election wey he go rig for Rivers state