@Johnygroup Warri ?
Obob x really make us meet dull people person way don pass 40 years way no Dey gree blow get street pass Davido , u be fool normal but today I confirm say u no get Brain too
@UrglyGramm Stfu u ugly fool
See as una Dey gas for tl like say if na wiz be rich man pikin e for be the other way around , nogo think how u go use fine Dey smoke Igbo like say dem no love u for huz
If no b clouts Erigga want out of all the motivational na this daddy agenda talk ? People are slow it’s not about Stan , Erigga wants the clouts and shout out for a long time so finally, now they’re on the tl been ungrateful after all the shiii u did for music 🤐
@CadinoFc@felix23619@guylikesolomon Wiz been on it , burna been on it , it’s an agenda , Erigga wants the clouts him don see the light, e no watin e dey do
@Big_Yaroo@felix23619@guylikesolomon This same agenda don tey for over a decade now , wis don talk am burna don talk , e Dey somehow Erigga wants the clout since