@naijaconfra Naija confra , my GE no dey hide himself oo nah you kmow wetin you just wan dey talk , i surely know one thing , the day that you will be caught i pray it is not behind my back cus i wan know who give you the mind gan gan But God is wise for all days are full of evil
@naijaconfra dont play a game you cant finish , because the game you are playing is a game of heart and it is an endless game , let the devil that lead you guide you , those politicial wey dey sponser una hand go soon meet una cus nah una dey make the killing worst by instigating war
@naijaconfra you claimed you are saving life but to me you have already kill a lot of youths true the ort realease by you on your platform , some use it and lost their lives but you think you are saving dem , it is true some might have been save but also some are dead .
@naijaconfra i choose to be a buccanner and that is the life i chose so the history and story wey you dey come online con talk , keep them for your grandchildren make dem know say you choose to be a traitor rather than being a real hero .
@naijaconfra Even in the afterlife i will still choose to be a member of the Brother across nigeria no matter what you post about the group or what you talk about them, even if you reveal the whole secrets nah still for your pocket cus nothing dey shake us .