@burnaboy Portable wey dey talk rubbish online, ona no face am, na burns boy wey no do anything...
The way ona dey do just dey pain me for heart, I just wonder how burna go dey feel
@jr_barryy@burnaboy@boymanager0 Why among everybody name, why na him name dem call, what of the one wey dey promote Martell, why ona no call that one name, Abi him sef no get fans wey dey protest??, Ona just hate greatness,
For the first time in a long while I was able to spend time at home, with my people. Being present with all the volunteers that have held us down for years championing causes close to my heart. “HIGHER” out tomorrow PHC FOREVER!
🆙🙏🏽