@OLASHUPO1077@i_am_dimmygee checking if phone wonโt do shit to me, na man wey dey attached dey fear heartbreak
for here i no get time to dey check any woman phone abeg ๐
@Drbensings my ex girlfriend asked me to be giving her weekly allowance then, i replied that โiโve heard you โ coz i donโt like to dey argue
kobo i no give till we parted ๐