@AdeIge3@dele003 He is talking nonsense, yaya bello and the likes walking freely, na sowore dey give am headache, does he know how Gej was being abused and called names then even by tinubu, was anybody arrested? Abi Trump don arrest people tire too?
Plenty people just mumu for ds country.
@Big_marvis Try get sense, be true to urself, una dey like truth for ds part of the world? They wont come out to say anything good bcos dem no see money steal naa. Bunch of theives na e full nigeria leaders.
@renoomokri This man too mumu walai, a country of over 200M people, u dey talk about those wey don dey in money already, just few among millions, i use to think this man is wise and intelligent, i never knew he is a deciever.