@derrllyyu@Symply_Amanosi Watin you dey talk for mouth like this….you no see say watin you dey talk dey smell ni which stupid game …. Go back and watch the clip
@TheirmotherEve No be so all of una for your fa**ly look alike lol 😂 aunty ode…comot that wig and filter from ur long face that looks like sour spoilt beans
@Pecxi2@Moh_keji24 As na nomy talk am na so una head stand up 😂 if na someone else now everywhere go quiet 🤐 but as na nomy all of Una di*k don rise to bite her 🤦♀️
@TheirmotherEve@Official_Chael If no be wig and bleaching cream make you dey use ehn you and the first frame look alike and he sure me say na ur senior brother be that 😂