@ayomikunt3n@olasebotifeg Mumu, use Google or AI to do your research before you start talking nonsense. Google keeps records, so make sure you get your facts right before spreading misinformation.
30BG Fanbase strong sha, no matter wetin them throw at us we dey always stand π biggest fanbase for a reason, imagine if na Burna Boy wey hin fanbase no strong, omo 30BG make we give ourselves flowers small e no easy ππ€²πΌ