I can say I am currently making more income than my parent but these people still seems more financially stable than me, they aren’t telling us something 😭
Fola don drop album for lash techs and UNILAG students 😭😭
This guy never ready at all. Wetin be this album abeg? 💀
Davido sef, that Egbon no good at all. 😂
Fresh Celeb page wey I see last night,with zero duplicate page.
I say make I work on am this morning, to my suprise E don already get over 50 cloned pages.Omoh 😭💔
Abeg make Some of una go Dey learn handwork o 🥴