@Razzie_Dml@PenielThoy@_MaziOkoro@I_am__badru When you don clear your extra year and you are opportuned to own a school certificate like me let me know
Stop broke shaming me though
@Razzie_Dml@PenielThoy@_MaziOkoro@I_am__badru That's because they know you are not capable of going to school again ordinary polytechnic na in you dey get extra year you go con go University na from 100level dem go withdraw you
@Razzie_Dml@PenielThoy@_MaziOkoro@I_am__badru Even make I no finish this school my certificate from kwash beats your polytechnic cert anytime anyday e no even see better poly go say na kwara poly 😂😂😭
😂 Chai when Theo dey hot man every week him go just dey drop obi house videos club videos and all him leave fooling focus on lifestyle baba don broke remember fooling back 😂
@justlivin1000@topzy28@dailyasilive_ Make I wan buy phone sef she go follow me reach there 😂 my mama go price phone vendor the guy go just dey laugh 😂😭