@NodullmomentHQ@BIGDIChf Guyyy I just Dey my day oooβ¦nah so she get mind send video say make I check m say if we don seee we go do the challenge together for tiktok πguyyy wetin I see for that video my eyes first blur
@BIGDIChf Dem Dey easy die just patronize dem once or twice he reach my turn ago Dey date ππas per first relationship dem nack ny ex wetin no good