@DiceElDani You Nashville retards have never won the MLs cup! But Messi and inter Miami has won it, so pipe down, yall are just a bunch of losers, yall will still bottle the 1st place in the league, watch out
@KDCGlobal_ This Messi you say Dey take inter Miami back, na him be their highest goal scorer and highest assist provider o! 😂😂😂 this same Messi make them win MLS cup last season! That one star ⭐️ wey Dey them jersey, na Messi bring am come 😂😂
@KDCGlobal_ Na so una Dey always wait for one match wey Messi lose to begin talk, at the end of the season he go still win trophy, then una go come back change mouth say na FIFA Dey help am. Omo Messi Dey suffer o 😂😂���😂😂
@evildarkskle69@big___Tea Stfu! Portugal started slave trade! Ronaldo’s father was one of the soldiers that fought in Angola to stop them from getting their independence, since yall want to deviate from football!! Go and fact check me!