I get advice for Rema and Wizkid. If you know them tag them for this post, because had I know is the last comment of a fuul. If to say I know I for listen to GehGeh advice.
I get 3 advice for crayon. If you know crayon tag am to this post, Because had I know is the last comment of a fuul, if to say I know I for listen to GehGeh advice.
VeryDarkMan Finally Opens Up On What Transpired Between Him, Davido And Zlatan, Explaining Why Their Shared Fight For Justice For Mohbad Eventually Became a Source Of Division. He Also Addresses The Controversy And Reveals What Led To The Fallout. ๐
@davido@Ov_Philip Bros I for like make you for tell the world wetin actually sup
For that video wey make you Dey beg like that
E don too trend.. na still your story sha
All in all I FEAR WOMAN o