@39billion 1 fucking cut💔 1,100 win 50k but 1 cut spoil am for me
I collect partial cashout for tomorrow staking power as I see say them no wan score around 80 mins
Even the one I flex still cut💔
@FGirlrita I just followed you pls can u book something like this today again
I was scrolling when I randomly saw your game yesterday but nah only 1h I put now I dy regret say I no put better money
@CHIZZY_BB Person say money wey go change you life una dy ask for 5k una dy look her less?
Mama abeg I need 500k to buy clippers and equipment for my barbing salon