@the_smallie Normally Messi fans are delusional.. no disrespect to Messi oooo. Baba dey represent normally. But the favouritism from FIFA is too much. They don't even hide it anymore..
And to see Messi fans wey get Truth for mouth just be like say U dey expect make Devil go apologize to God
@abazwhyllzz Many go think say na cruise
Na why I dey wake up around 11am since last year be this. Then my system go process reach 1pm before I go start dey think weitin I go chop for the day.
Omo Tinubu must go abeg!!!!