Omoh, this video go far o, OBO broke so many tables, even called one Senator Fadahunsi out and called him ugli old man🙆🏼♂️
OBO: “All of Una wey don collect 100k gig from APC on twitter, i know you all. APC can’t have a free and fair election, they know they’ll lose and that’s why they use vi0lence but this time around, we won’t agree. By next week, we’ll be victorious. We’ll give Nigerians hope. Osun state money will stay in Osun, and not Lagos or Abuja.
This guy is the only music analyst I will like his videos even when he says something negative about my fav bcuz he’s analysis always makes sense
Everybody just wanna hop on a hate train by forse, Rema has always face criticism from the start so nothing new.
Neptune it is 4:30 , Wike dey my fellowship 🎶.
Na only God know wetin @Odumodublvck_ reason go this way on this song Okepe🔥.
Hon. Minister Nyeson Wike, enjoy your vacation Sir. And guys keep streaming Okpeke ▶️👯♀️!
ALL OF UNA WEY DEY MY QUOTES AND COMMENTS DEY INSULT ME CAUSE I INSULT THE SHORT FOOL.
A LIAR
A PRETENDER
A SNAKE
UNA NO GO FOCUS ON THE FACT SAY HIM DEY SUPPORT SEXUAL ABUSER.
GOD GO PUNISH ALL OF UNA.
AND GOD GO PUNISH MI MORE.
UNA PAPA.
ALL OF UNA NA SEXUAL ABUSING ENABLERS.
Leave Federal Roads Alone, I Have Constructed 350km Across Osun – Gov. Adeleke
As for federal roads, I have handled about eight or nine of them and I haven’t been paid. If you come to Osun, you’ll see that I’ve constructed 350 km of roads that cut across the state.
Ademola Adeleke, Governor of Osun State
Kanayo Kanayo called Carter and told him he’d use him as sacrifice for his rituals by midnight when he gets in his coffin cause he has been using his sound on his livestream without his permission🙆♂️😳
Carter had to beg him to use Kolu rather and help sort the Mr. P saga too😭💔
.@MI_Abaga ANOTHER GIRL HAS COME OUT TO CALL OUT A STAFF OF YOURS FOR SEXUALLY ABUSING HER
I NEVER HEAR YOUR VOICE BABA
ABI NO BE YOU BE CHOCOLATE CITY GOD?
SHORT FOOL.
AS YOU DEY SIT DOWN FOR FENCE NASO GOD GO DEY SIT DOWN FOR FENCE FOR YOUR MATTER
NA WHY YOU GO FOREVER DEY WHERE YOU DEY
PUSSY.