@General_Somto Wetin later do mohbad?
Let’s not be childish here bros
If na you gan sef I dey sure say e no go reach level wey mr p reach before you go burst everything
Chai SMH 🤦♂️
@General_Somto I accept where you said bringing family issue to social media is wrong
But you calling him a manipulator is also not what you suppose talk boss
But let’s go back to mohbad’s issue
The way he dey try overlook the negative side and trying to just settle things
@IkukuomaC Not Until He Said The Efcc Later told him
Paul knew about it also
Is that fair?
Nigeriaaaannnnsssss I greet ooo
Una still con dey talk say mr p dey lie with all those evidence?
😳😳😳😳😳😳Oga oooo SMH 🤦♂️
@IkukuomaC For Mr Peter To Come And Start Explaining This I Swear E Don Go Far.
Since The Matter Start I Don’t Think He Has Ever Gone To Interviews The Way Rudeboy(Paul) Has Been Doing
He was still even trying to believe his twin Is not involved
@izzy_ogbeide Did Mr Rudeboy & So Called Jude did the same thing as the one Mr P did ?
But Una still Dey tackle this woman wey try dey talk truth
Shey na rudeboy make una like p-square?
Who people sabi as p-square before the splitting?
It is well ooooo…….
Nigerians hmmmmmm 🤔 SMH
@izzy_ogbeide For all this comment section sef
I just see say not everyone for this naija wey dey claim maturity levels for s.m.p really get sense tbh
Everybody don mad 😠
Una see truth but still dey believe lies indirectly tho
With everything wey Mr P explain (He showed evidence)