TikTokers don turn birthday party to pure GoFundMe!!!
You enter dey expect cake & vibes... Bam! Dem dey shout "Help me hit 10M for glow-up!!!" like money na water for their side .
How dem dey make this money sef??? Na birthday or live begging show??? Una see this madness??? Drop am!!!