@cubana_WL Omo I dey into nightlife and I really need this opportunity 😂🙏. I don message una but if una no reply, I no go give up. Abeg, make una give me small chance to prove myself. I fit work, I sabi how to relate with people, Just give me opportunity me i be owl for night o 🤣🤣🤣🤣🤣