@DreyTheKingg@burnaboy oga make una leave this boy him just wan blow him wan con use odogwu blow maybe him neva pay house rent for some yrs now
Even if your papa do juju sing him song no go get 3 views, any day wey e get 2 views una go do party
@DanielRegha@burnaboy You be mumu
you no see as all those mumu blog dey cause problem everywhere
E be like you want make dem tok ur matter say u don die😂😂