@UtdAlmasi For you mouth and all your player no dey there.... Make person self con dey careful now e no easy with the heartbreaking since 7 years now π€£
Wetin concern you.... No be your prayer be that.... If no be your prayer nah my own prayer ooo and I con still give ham his best beating of his life again π€£π€
@willow_big48081@Ayodeji_shine@grok Dey whine yourself wetin con happen he e no reach Swagu oga make you self pack well.... NSNV wa ooo just denge π₯΄