@Bond_not_james@mrscentt12 They’ve bought the okonkwo and co conscience,
There is video where Tinubu Pressy self sit down while they are playing the national anthem last election
Na Mutiu b this 1
@AlanMac34482343@Blacqkratos@Japaenigosoogun E never understand him lineage history self how e won take understand history wey just come colonize in conjunction of corruption with the oyomesi
@Blacqkratos@Japaenigosoogun Oyomesi
I see you
Ile Ife wants peace , alaafi Dey fight for superiority over Yoruba land , na war make u think say them Dey superior
Even Iwo speaks better Yoruba than OYO
@Blacqkratos@Japaenigosoogun Wetin make oyo superior then na because of them sango wey Dey forcefully take over small kings through war
Go back to history
@Blacqkratos@Japaenigosoogun Oyo language just be like intermediary language that ijebu or ondo can understand, ur king superiority no reach Ikale , e no reach Benin republic or Ghana, not even Benin kingdom so rest ,
@Blacqkratos@Japaenigosoogun Emotion?
I no be osun I no be oyo
Every Yoruba aside oyo knows the truth
Because them ur friend teach u pidgin for ur papa house means say na him get ur papa house ?