@eminitycoon @DavidAu212 @Thewizkidbible This one wey no sabi anything even buju self talk am say asake song Dey everywhere even street self abi he Dey whine
@Thewizkidbible Bro donโt say trash asake no Dey do am na every one Dey chop asake music even for street wtf you saying BrUh abi u Dey whine asake no be ruger oh them different paa