@NickeyPoshhhhh@asakemusik Caro whit self dey talk 😂😂abeg talk about Apple Music and Spotify too mumu , your fave ep don flop you know, na Asake you wan use do excuse 😂😂😂
@KINGPELLY02@AlbumTalksHQ Why them go see ham , me self pray make no no touch Asake music at all 😂😂una no get money for Apple Music and Spotify useless fan base 😂😂
@TheDarkSide012@olabisof_lag23 Davido money na politics na why not , 😂😭Abi you wan tell me say na music money,😂person wey all hin music no Dey top chat again so tell me how come 😂😂so any car wey davido buy na hin get ham Abi , and any car wey people buy no be them get ham Abi, foolishness 😂😂