No matter how hard life gets, Iโll never give up on my dreams. Iโll keep pushing, keep believing, and keep fighting until I make it Jah is the greatest โค๏ธ ๐๐ฝ๐ฅ๐ฏ
๐ถ APOLOGY โ BOI OTF ๐ฅโค๏ธ๐ฆ
Keep streaming and sharing โApologyโ on your favorite streaming platform, fam! ๐๐ฝ
Your support means a lot to me. One love always! โค๏ธ๐
๐ Link in bio
#BOIOTF#Apology#KeepStreaming#NewMusic#IndependentArtist#MusicPromo
Shalipopi live IG Shalipopi has finally br@ken his silence after Erigga call out Davido. And said something about Wizkid nobody expected him to say. OBO, no too vยฃx. The truth be say Erigga na him OGA, na Wizkid dey send am make e dey tweet all those things. I don dey that place before. I still remember that time wey I dey do sl@ve deal that year wey I dey vยฃx for you and Burna. Na because Wizkid dey prยฃssurยฃ me. E dey tell me make I do wetin no dey my m!nd. That time e dey use me dr@g people online. I dey do am like slave work base on respect, I swยฃar. But as I come find out say WizKid no real , I come see say omo, you and Burna Boy na the real legends. Na so I comot my hand. Wizkid bl@ck me for WhatsApp after that m@tter with DJ Tunze for club. As I come go do live with Burna, baba vยฃx well well. I just keep am to myself because I no wan exp@se anybody. But OBO, why I dey talk am now make everybody hear be this: Erigga fit no get intยฃntion to tweet that thing, but because na im OGA send am message, e no get choice. I don dey that s!tuation before. Wizkid suppose change this attitudยฃ. I dey talk am to im face. Nobody dey feed me. Even the song wey me and am drop, e no do well like I expect. Sometimes when I dey see how e dey send me make I drag people, I no go really h@ppy. But because of respect I go still do am. I dey feel like say na by f@rce. But that time I go do am for am. So I bยฃg una fans, make una no too dr@g Erigga. Him get OGA. Na Wizkid dey control am. As e stand now, I don see Wizkid and him team f!nish. Nothing you go tell me about Wizkid wey I no know.
Apology ๐ถโค๏ธ
โApologyโ will be out on 31st August! ๐ฅ๐ต
Get your speakers ready, turn up the volume, and letโs vibe to the song together! ๐โค๏ธ
I appreciate all the love and support. ๐๐ฝ๐ถ
31st August โ we outside! ๐ฅ