Omo na AMEN be the main CLARITY OF MIND oo. If you no get money for pocket how you wan use control MARY wey get WATER SPIRIT round naβ¦β¦β¦β¦.Make I scope u, if the tedency sure use ARTIFICIAL HAPPINESS so you fit follow up with the CANADA BREEZE energy Incase JULIA carry her WAIST join , well only JAH JAH KNOWS
Incase she wan leave me I go first use HOLY GHOST shower myself , the I AM that I AM β¦οΈ
then use COPING MECHANISM cope
Donβt leave me or DONT LOVE me how dem Dey take Dey talk am πππ