@YUNGJIZZY19 So people wey go school him follow them sign out??!!
Later someone like him will be saying "I graduated 10yrs ago but I no get work"
Any body wey talk that thing for my side most times I dey ask dem what class
No cap!!
Abi I go just place my long position wey I analyze come place one short immediately then when both orders hit if the something dey go short where my sl dey I go just close am for half of sl..
Then na half of my initial risk I loose
๐คจ๐คจ๐ซค๐ซค
@onlyonepriest1 Mine was black and the design was the of a playstation pad
From morning to night man's gone be on that shit
E no the chop battery ๐๐๐ค