Good morning all...
About taking that journey of a thousand Miles... E no sha been begin with a step..
Why una no talk say I go need enter ride
Una sef no dey try ooo๐ฎโ๐จ
Because I canโt take you on a date like KingUchee & spend $200
Dem call me stingy boy๐ฅฒ
Me wey wan carry you go chop Amala & Ogunfe, idk what Iโm doing bah?๐
No wahala sha, Na Online we Dey ๐๐๐พ
Good morning all...
About taking that journey of a thousand Miles... E no sha been begin with a step..
Why una no talk say I go need enter ride
Una sef no dey try ooo๐ฎโ๐จ