@Ruby0361 Person wey don reach day 8 still Dey talk make they reach day 10 instead of starting over
If you get sense you go know say starting over na em go pay everybody pass including you wey wan reach your day 10 but then una no sabi
@Undaratedking Funny how this is actually my favorite track on the album
That Phyno verse e be like Una no hear am
And if you think this track no make send e mean say you no sabi music
@Zlatan_Ibile I’ll simply invest in my self by learning a good skill(cinematography is something I want to learn so far) to become the next TG Omori and more, I’m currently a 400L student studying accounting and I believe learning a good skill will help me than the degree