@NigeriaStories Dis verydarkman dumb do u no what dey call territory those cultist boy and the northern gangster no dey go each other territory to form boss but nah you dey go everywhere so u can be easily attack by does cult boy if you enter their territory abeg avoid cultist I wish u long life
@OluwaFrankk@jeffphilips1 Werey ๐คฃ๐คก dey Brasil come back home and follow them carry Cutlass most of you people promoting violence are not in Nigeria but I pity the gullible one that will put their life on the line for politician or to show messiah
@Ricowaveyforall@S_bah26@OBATUWASEMIKE1@obiwon42@Waspapping_ Okay I don here you. nah u and others be Messiah for politician ๐ make una just do anyhow for street if dey arrest am nah order the federal government go do and the rest is history later the current government and obi will still dey in good term but many messiah's go don leg go
@Ricowaveyforall@S_bah26@OBATUWASEMIKE1@obiwon42@Waspapping_ Dey play nah so una talk about kanu say if them arrest am una go invade aso rock I could remember vividly when kanu they talk say late ikonso was asking him for order for them to invade aso rock where both of them now shey una lift finger always mouth ๐ฅด
@TedPillows It tiring mehn most of altcoin haven't reached half of their last all time high since 2021. 5year now we haven't experience altcoin and memecoin season only Bitcoin pump to a new all time high while others where stagnant it tiring
@MayorRMFC@peace_igho Una don see Edo people finish just imagine saying others keep quiet you're not the only one in Edo why all of your own people stay loud and tribalistic on top one person๐ ๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ.
@peace_igho You be fool ๐ค if you really bend or run from this mob baby girl stood your ground they did worst and still stood their ground on it but they want to silent you.
@Nwa1532394@Daynemeymey You be fool Ibo/Fulani plenty on tiktok claiming they are Ibo and nothing you can do but here you worrying about another people. nah our affairs go kpai una
@khaddieee Nothing like yoruba/Fulani are you mad ๐ก we no be hausas way Una gumbody with to take over there political and kings and turn them to slave in their land this stupid agenda is dead on arrival. Yoruba stand stand alone nothing like yoruba/fulani.
@Olaotanola31271@chikaehiemere@Wizarab10 Guy comot here nah people like u they give this people leaver their tweets from 2009 till this time do they ever say they're sorry for those bigotry words rather they tell you they are telling you the truth but see you here trying to be liberal with people insulting you everyday
@Oracle_on_chain@iamkennifizzle Wake up to put obi your tribe right ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ una think say una wise ๐๐๐ that grandpa go rule again nah una call yoruba betrayer now yoruba no want to betray Grandpa una say them no wise๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คก ori yin ti buru, eranko.
@ArmyAngel001 As una no join make una no come cry tomorrow o when they start bringing different dancing style to the east thank God una sabi dance Weller when they start giving una different dancing style like the way them give una in the past, eg phyton dance, crocodile smile dance
@IsiNgwere@NoNonsensezone@AnugwaObin62649 The cat you mention was killed and the person you referring to as cat still dey alive so who turn to cat when he is still alive. while yours dey zoo cage they eat water beans nyamiri