Home
Language
English
Türkçe
Bahasa Indonesia
About
Privacy Policy
Terms of Service
Pricing
Sign In
Download All
Share
PANKY💫
@BREADWINNERPANK
waiting God's time
Lagos, Nigeria
Joined December 2024
2
Following
1
Followers
28
Posts
PANKY💫
@BREADWINNERPANK
about 6 hours ago
@NancyIsime678
My favorite crush 😻 wey no Dey notice me at all
PANKY💫
@BREADWINNERPANK
about 6 hours ago
@Olao3w
Mama teach me how to be one abeg 🙏🙏🙏
PANKY💫
@BREADWINNERPANK
about 6 hours ago
@kadibella9
See no give nah you go remain for your papa house 😂😂
PANKY💫
@BREADWINNERPANK
about 6 hours ago
@sharifasane
You don see we the poor people finish oh
PANKY💫
@BREADWINNERPANK
about 6 hours ago
@etienomartin
Yansh yansh them Dey chop am or use am do stew calm down oh
PANKY💫
@BREADWINNERPANK
about 6 hours ago
@MegaR2R
@JoyFavy23
No be small thing chairman
PANKY💫
@BREADWINNERPANK
about 11 hours ago
@Vbonifacefan22
Yes boss no be lie sha all the problems wey I get na money oh
PANKY💫
@BREADWINNERPANK
1 day ago
My wife don catch me oh
BREADWINNERPANK's tweet video.
PANKY💫
@BREADWINNERPANK
1 day ago
@Kewell_banks
@Vbonifacefan22
Yes I come Dey regret why I become adult self ,because that time I get pocket like mad.
PANKY💫
@BREADWINNERPANK
1 day ago
@Vbonifacefan22
My boss I no go lie you na when I Dey small them Dey dash me money since I leave secondary school go Dey hustle for my self I never see free money ,na me Dey give if I get boss
PANKY💫
@BREADWINNERPANK
2 days ago
You say?
BREADWINNERPANK's tweet video.
PANKY💫
@BREADWINNERPANK
2 days ago
Make una no call this number again na wrong number abeg😂😂😂
PANKY💫
@BREADWINNERPANK
3 days ago
I go wedding and they start to share rice and na jollof I was so happy because jollof na my favorite ni ,reach my turn rice finished.
PANKY💫
@BREADWINNERPANK
3 days ago
Imagine
BREADWINNERPANK's tweet video.
PANKY💫
@BREADWINNERPANK
4 days ago
I can’t laugh anymore
PANKY💫
@BREADWINNERPANK
5 days ago
Nigeria has every alternative
BREADWINNERPANK's tweet video.
PANKY💫
@BREADWINNERPANK
6 days ago
@bigmayadg20
Just Dey play Ok
PANKY💫
@BREADWINNERPANK
6 days ago
@azakegrn
Baba Nla your boy Dey loyal oh
Last Seen Users on Sotwe
Cult Of Katerina The Great
Seen from
Italy
Sadia
Seen from
Pakistan
Yerli Gizli
Seen from
Turkey
%100, łürk malı...
Seen from
United States
Thebest
Seen from
Turkey
Ahmed Egypt
Seen from
Egypt
Msbreewc
Seen from
Turkey
Jules Aubanel
Seen from
United States
pemersatubokepviral🤤
Seen from
Indonesia
samet aktif 💎😤💎
Seen from
Austria
Trends for you
1
Dolly
Under 10K tweets
2
Yanet
Under 10K tweets
3
#Waldy
Under 10K tweets
4
Palencia
Under 10K tweets
5
Jelly Roll
Under 10K tweets
6
#PhantomBountyNotice
Under 10K tweets
7
Webb
Under 10K tweets
8
#PondPhuwinSIXbySide
Under 10K tweets
9
#Pratt
Under 10K tweets
10
Wolfman Jack
Under 10K tweets
Most Popular Users
1
Elon Musk
@elonmusk
241.5M followers
2
Barack Obama
@barackobama
119.1M followers
3
Cristiano Ronaldo
@cristiano
113.7M followers
4
Donald J. Trump
@realdonaldtrump
111.8M followers
5
Narendra Modi
@narendramodi
107.2M followers
6
Rihanna
@rihanna
98.6M followers
7
NASA
@nasa
92.4M followers
8
Justin Bieber
@justinbieber
91.7M followers
9
KATY PERRY
@katyperry
89.6M followers
10
Taylor Swift
@taylorswift13
83.5M followers
11
Lady Gaga
@ladygaga
75M followers
12
Virat Kohli
@imvkohli
72.7M followers
13
Kim Kardashian
@kimkardashian
70.7M followers
14
YouTube
@youtube
68.8M followers
15
Neymar Jr
@neymarjr
65.7M followers
16
Bill Gates
@billgates
64.9M followers
17
Selena Gomez
@selenagomez
62.7M followers
18
The Ellen Show
@theellenshow
62.3M followers
19
CNN
@cnn
61.8M followers
20
X
@x
60.8M followers
Olivia
Online
✨
⭐
💫