@BigDowat@UrglyGramm Why you think say na fraudulent check he upload ? Na you dem suppose dey monitor cus I no understand Nigerians again. Person Dey tell bank Wetin he Dey go through, una dey open una gutter mouth dey spit nonsense.
@Omar_Automoblie@bossolamilekan1 No! If he’s selling it in higher price, the dealer won’t request for any other commission or settlement. Have been into similar deals but not with car dealer sha.
@Daniel3d_@bossolamilekan1 Wait! No be 50m you wan sell your car ?
He should be expecting his 50m, unless say he greedy and he no want make other people chop.