@Ruby0361 So venorm you don Dey hide Dey do rollover…wetin com still be 1 again ehh, why you nor just say rollover day one.
Abi the name rollover Dey cut.
Stages of X:
1. You create an X account.
2. You didn’t understand it
3. So you left for a few months.
4. Then you returned
5. Now you are addicted and can’t go a day without it.
Repost if this was you 😂
@FreshBossTips Nor worry I go drop my sporty gift code make you indicate, you idiot…you always say this and nothing you Dey drop … na people when Dey mumu follow you I blame, FOOL
@Ruby0361 Bro Abeg… nor ever post roll over for this app again I use God beg you…sporty don carry you as ambassador and you keep using our heads, ENOR GO BETTER FOR YOU AJEH