"ever wondered how emotional intelligence shapes a footballer's career on and off the pitch?
Check out my latest article breaking it down"
https://t.co/tpNxVlzPRi
@SixtusAbiakam@ultimate_kombo I like as you talk “I was raised like that” no be everybody dem raise like you, e get people wey u no fit change so you go just observe Dey look dem
No matter wetin you talk from now till tomorrow e no go retract or change e statement
@SixtusAbiakam@ultimate_kombo If na you, you no go happy?
Such hypocrisy
As far as you are not the one affected you will be happy, that is human nature, so rest, if Ronaldo win u sef for celebrate