na yahoo boys dey make you feel like say pressure dey.
nothing dey there if you dey stay for one room self con
nothing dey there if you dey repeat clothes
nothing dey there if you no get tv or ac for house
na wetin your money carry you do. gradually you sef go upgrade. no allow
anybody pressure you.
@QuanQuan273110 Bro i b no get myself after i see that f, this your guy dey like one guy way follow us write, the guy na spill over student omo as hall block baba Waka comot o, invigilators come soften ground for hall make the guy fit write comot
@QuanQuan273110 Guyy when i dey 100l first semester i chop one f na so i lock in for exam hall from second semester till i graduate, that 1f go be like say your world wan crumble 😂😭
Jesus😂😭
Meet this decent looking girl last week, approached her and got her number, we were texting all through and the connection was there. Na so this girl tell me today say she be single mother of 2 boys(twins) and she not up to 23.
Omo i no do again😂😭