@laadii0 I won't bank on that๐๐ Leave our Star Boy, he no dey hear word ooo... Make nobody shaaa just touch am for where him go react
#FC I Stan โ๐ผ
@Tallastwice@blaccmajek@ManLikeIcey They ain't gat no clue.... Not saying David didn't do well for giving out a whole 250mill, buh fuck does that have to do with BigWiz??
@blaccmajek To be honest guy Davido is bigger than all dis tweet wey u dey tweet... Absolutely no one is dragging any spot with Him..
His Big and so Is wiz and we dey steady vibe too two of dem.. so sometimes dey try #Fem