@chike_of_ibadan@WhoScored Must you force other people to like what you like?I prefer Ronaldo and you prefer Messi so shut up ur mouth and to hell with you and dwarf goat pessi
@ultimate_kombo lol Messi fan nor sabi banter na just big mouth una get ur bantering just dull ๐๐๐for the past 24 hours now una don chop better bantering from Ronaldo fan una dey always start war and forgetting say Ronaldo fan na soldier ๐๐
@Badgyal_maris@instablog9ja So whatโs your pain if I am gathering women? If you know you can marry more than one man go ahead nobody is stopping you a
@Badgyal_maris@instablog9ja Hypocrisy go finish una way be women if rich man wan to marry you as third wife you can run follow am but na psycho if poor man do the same ๐๐