@Royalbluuu@jw772911@PoojaMedia Nonsense set of people wey no know anything about football than to talk shit no mind them jare. π
Apart from goalscoring wetin Ronaldo Sabi do pass Messi wey dey do everything.
@jw772911@Royalbluuu@PoojaMedia Mugu e dey very obvious say you dey delusional? This is about scoring goal and the dribble no even reach wetin Ankara Messi do and you say e deserves puskas na people like Una dey watch back of TV when others dey watch screen fool πππ
Working account for a reasonππ
@Royalbluuu@jw772911@PoojaMedia Omoorπ banter don sup being me oo. I no see anything special about that goal sef no special move and the mumu dey open mouth talk nonsense.
Anyway you go don recognise them by their profile pictureπ y'know what I'm saying bro π«±πΎβπ«²π½ I proud say person wey get sense reply the fool
@erenwasrightt Ykb
But I'm not seeing the like of Yosemite, Can't say but bro you're a true fan cos all this are just excellent but this two are the missing gems to complete your list. You're very welcome π€π
@Burna_Archive Alone
Love
Update
That alone song just keep pushing me to go harder and I always have the mindset of not giving up when I listen to it πͺπΎπ§πΆ