@6uff_@6uff_ boss I respt u alot bt why I no fit die 4 my ma or woman na sy after 9month of pain only 2 luz my lyf 4 ha is nt suppose 2 b so cus parents ar nt suppose 2 burry dia children nd my sista ar lukin up 2 me nd my mom 2 nd y I no fit die 4 woman na cus I dey learn frm samson
SOUNDING MY ALARM SINCE 5AM....MAYOR OF EKO U THE BST NO CHECKING I SWEAR CUS U KNE D BEST I DON HEAR THIS HIT LIKE 20 TIMES THIS MORNING GOD BLESS BADDEST ♥🙏