Street OT cannot be learnt or taught. It’s a reflection of your childhood and the kind of people you grew up around as ègbón.
If na mumu ègbón train you, na so you go carry that foolishness enter life.
If na ègbón wey get OT train you, you go grow up with proper street orientation.
All those things wey dem dey teach you for TikTok after you don grow finish? E no fit work. Some lessons are supposed to be learnt while growing up.
@wene084 2011, I was with a set of Malo Crew. These niggas took crack like it was nothing, while I held my Igbo(weed) tight. I vowed never to have a taste, and nobody can tell me otherwise when it comes to hard drugs.