@official_Gegeh Na Olamide useless pass but people no dey look em side cos em b their favorite ooo Olamide never fight against APC government even during endsars naso d werey keep 🔇🔇
@officialABAT May God punished u sir 🥲🥲🥲 say em b ur pikin seyi TINUBU or ur wife Remi TINUBU make u just recruit 1000 forest guard after 15days sir 🥲🥲🥲🥲
@wizkidayo Wizzy u self dey fall our hand ooo leave dis chocho online carry DJ tunez wit ur squad go put am 4 burnaboy body na abi una dey fear niii🤷♀️🤣🤣🤣
@TheDamiForeign@TiwaSavage Just dare waiting em talk if u get two head oooo if ur parents no go follow u cry 😭 call aunty tiwa bastard ooo @TheDamForeign