Quote me with your favourite Ronaldo moments in a Portugal shirt. ๐ต๐น๐
This could be the last time we see the GOAT represent his country. One last dance.๐ฅนโค๏ธ
One say she go japa, another say she go open supermarket, one oga come dey plan business expansion with $1 ๐ญ๐ Na this $1 dey carry una future plans like say na $1m omo Gen Z
My mutuals go dey wonder why I no dey engage them
No be my fault oo
I'm preparing for my final exams, and it's stressing me the fu*k out
I'll be back soon๐