@off1c1alzamuel@Progress_aje@socetyhatesjay Why shame go catch am
Shame no dey catch una wey no dey take care of una sisters while your girlfriend dresses like a queen
Wet be say her Papa no be even elder for palace
@Dharmilolarr01@socetyhatesjay If e reach your turn no take care of your sisters
As you no get sense
Na person like you go buy your girlfriend 17 Pro Max while your sister wey be your own blood go dey use intel A 70 and the idiot called girlfriend wey be say na only kpekus be her only offer to your F life
@pretty_nonye@Fw_Jes For where
Na you go cry blood oh
You ean follow man dey drag power abi position.
How much for today and tomorrow make I help your life
@revi_ii1@davido Na you and your poor papa he dey brainwash
Na una get tine for here because una no get work aside illegal work wey dey pay una
If you get business wey dey make you busy you no go get time dey write rubbish here
So because he met the president he should cry
Britain is the prob