@_peekaaboo_@pamilerin Wetin be this ๐๐๐
Na why I no dey like enter this app. Me wey get exam next week, I dey hear dey read comments ๐๐๐๐
@drealhappyboyy @freshonly_ Which one is dreams again now??๐๐๐
One time I told this guy that I liked that I liked him and he said he wasnโt ready for a relationship, I said ok . Make she give up ooo else.. Guys kukuma know how to play with girls they donโt like